Year dem found am | 1991 |
---|---|
Parent organization | African Union |
De African Economic Community (AEC) be organization of African Union states wey dem establish common grounds say dem go do mutual economic development among dema majority of African states. Dema goals dey include de creation of free trade areas, customs unions, a single market, a central bank, den common currency (see African Monetary Union) thus as dem establish an economic den monetary union.